← Back to Home
Bethel Tenny
Adeyanju Joseph Oluwakayode | $XAGE's review for Bethel Tenny
Score: 1468
POSITIVE

"Correct Padi"

Bethel na one web3 friend wey I really glad say I get. He dey very supportive, no dey vex fast, and always ready teach wetin he know.

6 upvotes
February 1, 2026

Comments

No comments