← Back to Home
BIGOP
Kheddy🦈base.eth's review for BIGOP
Score: 1451
POSITIVE

"Solid Voice in the Space"

I don dey see hin post since and honestly I like how the guy dey move. E no dey post rubbish or chase clout, you fit tell say e sabi wetin e dey talk about. Most times him reply dey make sense and e dey add value to the conversation. E dey interact well with people and e just dey real overall. Na person wey you go like get around for this space, no cap.

6 upvotes
January 27, 2026

Comments

No comments